Menu
Home
Authors
Topics
Pidgin
Action Thoughts
Contact Us
Authors
A
B
C
D
E
F
G
H
I
J
K
L
M
N
O
P
Q
R
S
T
U
V
W
S
Y
Z
Get Socialize
My Account
Login to your account
Email
Password
Reset Password
New here?
Create a new Account
Make Free Wallpaper
Video Quotes
Quote of the Day
Make Free Wallpaper
login/Register
Login to your account
Email
Password
Reset Password
New here?
Create a new Account
Search
Authors
A
B
C
D
E
F
G
H
I
J
K
L
M
N
O
P
Q
R
S
T
U
V
W
S
Y
Z
Home
Topics
Authors
Pidgin
Action Thoughts
Home
no dey
"
Quotes and Sayings About no dey
Pastor wen dey pray for mad pesin no dey close eye.
Pidgin Sayings
Pastor
Mad
Pray
Eye
Favorite
Make wallpaper
Man wey dey naked no dey put hand for pocket.
Pidgin Sayings
Man
Naked
Dey
Pocket
Favorite
Make wallpaper
Dem no dey tell deaf man say war don start.
Pidgin Sayings
Dem
Dey
Man
Start
Favorite
Make wallpaper
Small Doctor
Dey Careful
Begger
Giver
Build house
Favorite
Make wallpaper
Erigga
Money
Na
Life hard
Favorite
Make wallpaper
Poor man no dey siddon for front bench for village meeting.
Pidgin Sayings
Poor
Man
Siddon
Village
Favorite
Make wallpaper
Pidgin Sayings
Hear
Grave
Fly
Dead
Favorite
Make wallpaper
Pesin wey borrow cloth go party, no dey dance too much.
Pidgin Sayings
Pesin
Borrow
Party
Dance
Favorite
Make wallpaper
Person wey we dey feel sorry for, e no dey feel sorry for himself.
Cobhams Asuquo
Person
Wey
Feel
Sorry
Favorite
Make wallpaper
Love no dey shy. I said it
JJC Skillz
Love
Dey
Shy
Favorite
Make wallpaper
Fela sing tire, we don talk tire. We all know the issues. Talk no dey tire you?
Ruggedman
Fela
Sing
Talk
Don
Favorite
Make wallpaper
Life Na teacher but we no dey gree take note.
Samklef
Life
Teacher
Take note
Favorite
Make wallpaper
Not all storms come to disrupt your life, some come to clear your path. Whatever situation you find yourself, be thankful, God no dey sleep.
Peggy Ovire
Storms
Disrupt
Life
Situation
Favorite
Make wallpaper
The Grace of God no dey ever fall hand
Kizz Daniel
Grace of God
Dey
Fall
Hand
Favorite
Make wallpaper
Beautiful woman nah bad oooo. Them no dey talk truth
Amakye Dede
Beautiful women
Bad
Talk truth
Favorite
Make wallpaper
Dem no Dey use Preek test weda the cutlass sharp.
Timi Dakolo
Dem
Preek
Weda
Cutlass
Favorite
Make wallpaper
Them no Dey look another person fish go soak garri o, the person fit change him mind say him wan use him fish make stew.
Timi Dakolo
Dey
Person
Garri
Change
Favorite
Make wallpaper
You look my face well, you go know say I no dey see who no dey see me. My people wey dey see me,how Una dey..
Yewande Adekoya
You look
My face
Go know
My people
Favorite
Make wallpaper
Pikin wey too dey like elders food, e no dey tey e go chop poison
Charles Inojie
Pikin
Dey
Elders food
Chop poison
Favorite
Make wallpaper
No matter how bad the offense when you commit, Twitter dragging no dey pass 48hrs
Erigga
No matter
The offense
Commit
Twitter
Favorite
Make wallpaper
Wen man no get money even e simple and correct English no dey correct for woman ear
Erigga
Get money
Simple
Woman ear
Get
Favorite
Make wallpaper
Dem no dey answer call for inside Sambisa forest.
Uche Ukagwu
No dey
Answer
Sambisa forest
Call
Favorite
Make wallpaper
Wen money no dey, normal problem go come dey be like spiritual problem
Erigga
Money
Normal problem
Be like
Spiritual problem
Favorite
Make wallpaper
Hustle no dey sleep. But humans do.
M.anifest
Hustle
Dey sleep
Humans
Favorite
Make wallpaper
Food no get value if meat no Dey on top.
Gabriel Afolayan
Food
Get value
Meat
On top
Favorite
Make wallpaper
We no dey stress! We still dey Flex
Fella Makafui
Dey flex
Stress
We
Favorite
Make wallpaper
If the mind no dey work ,the body dey suffer.
Fella Makafui
No dey
The mind
Dey suffer
The body
Favorite
Make wallpaper
Meeting wey money go show them no dey waste time.
Imoh Umoren
Meeting
Wey money
Go show
Waste time
Favorite
Make wallpaper
Be happy no matter what, e dey or e no dey, e be as you like am or not. Let your happiness come from YOU.
Yvonne Jegede
Be happy
No matter
Your happiness
From you
Favorite
Make wallpaper
Most of these girls no dey get money but them dey get pride Why?
Hotkid
These girls
Get money
Get pride
Favorite
Make wallpaper